Home  ›  Ringtones  ›  Bandana Ringtone

Bandana Ringtone

With a smooth blend of hip-hop and R&B, this track exudes confidence and swagger, perfect for a late-night vibe.

00:00 / 00:27
icon icon
icon
icon

Download free Bandana ringtone for your mobile phone. You can download Bandana ringtone as MP3 file for Android or M4R file for iPhone.

Bandana - Song Lyrics

(P, P, P)

Low-key
All of them don dey notice
I'm not joking
All my guys dem, dem know me
Since '06
I've been writin' this story
I no be OG
But, if you ask dem, dem know me

I no dey blow trees
Orin l Read More >>

o nyi mi l'ori (l'o-o-ri)
Music chose me
Just know this and know peace (know peace)
I dey lowkey
But, I'm never lonely
Sexy ladies
Come whine fi me slowly

Na the love wey I see na hin wey give me liver
I be ghetto boy, I be sinner
Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh

Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin' (l'Eko)
Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)

I'm never weak, I never cease (ahn-ahn)
'Til eternity, I'm on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (awon da?)
Dem go craze, dem go tire
Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say)
"Dem no know wetin dey sup" ("dem no know wetin dey sup")

But, low-key
All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn)
I'm not joking
All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn)
Since '06 ('06)
I've been writin' this story (sto-ry)
I no be OG
But, if you ask dem, dem know me
(Giddem)

Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver)
I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner)
Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far)
Usain Bolt, mo d'aleba (aleba)
Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh

Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin' (l'Eko)
Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money

Dem never see me comin'
Hmm-mm, comin'
Mo gbe wan ni "is coming" (mo gbe wan ni)
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)
Name: Bandana - Fireboy DML & Asake
File type: MP3(Android) & M4R(iPhone)
Duration: 27s
File Size: 423.44 KB
Downloads: 16403

Bandana Related Ringtones

Best Ringtones 2024

28
@Tia
2
29
@Karoline
15
29
@Lyla
15266
30
@Lizzy
778
29
@Sally
253
Co2
30
@Nathalie
611
29
@Hilda
64
26
@Marlee
13

News

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the Downringtone community safe.
Close

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.